Free Person-Gbasky

Free Person

歌手:Gbasky

时间:2020-03-20

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Written by: Adeyinka Adepoju, Ikechukwu Anthony Offiah

Uh yah

Gbasky Phenomenal

Ah ah ye ya yo yo yo....

I want to chill, I get right to feel alright

Make Dem no use their red eyes to stain my white

Sotey, after working days na enjoyment

it shall be permanent

As I dey cruise, I just want to fly way

Me and my guys just dey play

(We just dey play)

Because say na mind over matter oh

(ah ah eh)

All of my guys are ballers oh

(uh yeh yeh)

Spray you the naira and dollars oh ye

omo na free person gbakaka ...

(gbaka oya gbakaka)

Make una free person mattter oh

(gbaka oya gbakaka)

omo na free person gbakaka ...

(gbaka oya gbakaka)

Make una free person mattter oh

(gbaka oya gbakaka)

Okay make we ball now...eh

You get the vibe no dey dull now....eh

You get the cruise....eh

You get the vibe....eh

They can't stop it

Me nah sit in front of them

Dem wan tell me how to live my life

Me nah rating all of dem

Oya pause it...

And bring it back again

Continental and gbasky

Pon the beat we fire dem

Me and my guys just dey play

(We just dey play)

Because say na mind over matter oh

(Uh yeh)

All of my guys are ballers oh

Now we get paid in dollars oh ye

omo na free person gbakaka ...

(gbaka oya gbakaka)

Make una free person mattter oh

(gbaka oya gbakaka)

omo na free person gbakaka ...

(gbaka oya gbakaka)

Make una free person mattter oh

(gbaka oya gbakaka)

Okay make we ball now...eh

You get the vibe no dey dull now....eh

You get the cruise....eh

You get the vibe....eh

展开显示全部歌词