Davido_ No Competition X Asake-Jingoism

Davido_ No Competition X Asake

歌手:Jingoism

时间:2023-03-30

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Davido_ No Competition X Asake - Jingoism

Lyrics by:Godwin Safugha

Composed by:Godwin Safugha

Istolobon narate narate

No competi competi

Competition for my lady

Oh no

'Cause she get everything wey

I need in a woman and more

My lady if you see my lady oh

Istolobon won

You go know sey people fine

You go know sey God design na

Elele oh na elele oh ah

Shey na yansh oh eh be like mattress eh

Shey na face oh eh be like actress eh

I say nobody fit contest oh

Oh oh oh with my baby oh

Shey na yansh oh shey na face oh

Shey na waist oh una no be mate oh

Uh uh wo wo wo wo wo

Nobody to fit contest oh uh

My agbani darego

Olo mi my nene go

Ọmọ mummy ele daddy

Mr money like lepa shandi

Ṣo mọ pe you carry o tobi

O l'ara o l'omi

Fa mi mọra angelina jolie

Iwọ nikan nikan nikan nikan o ti to mi

Mo ko ẹ jẹ bii ti indomie

Baby durọ mọ mi no go leave me lonely

Gbagbe jonzing make you leave the story

Ma lọ kan'ra mọ mi 'cause you see me stoning

Iwọ ṣa maa wo mi

Bi mo ṣe n jo iwọ ṣa maa wo mi

O ni problem iwọ l'alabaro mi

Ọlọlade o k'ori mi maa ta ko mi ooo

'Cause you got my soul my soul

You're the melody for my soul

Girlie you're my all my all

Can't leave you alone

Oh oh

No competi competi

Competition for my lady

Oh no

'Cause she get everything wey

I need in a woman and more

My lady if you see my lady oh

Istolobon won

You go know sey people fine

You go know sey God design na elele

Oh na elele oh ah

Shey na yansh oh eh be like mattress eh

Shey na face oh eh be like actress eh

I say nobody fit contest oh

Oh oh oh with my baby oh

Shey na yansh oh shey na face oh

Shey na waist oh una no be mate oh

Uh uh wo wo wo wo wo

展开显示全部歌词