Blessings-Joeboy

Blessings

歌手:Joeboy

专辑:Love & Light

时间:2019-11-08

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Blessings - Joeboy

Composed by:Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus

Oohhh yeah yeah yeah

I'm on a blessings on blessings on blessings

Wey me I dey find

Na blessings on blessings on blessings

Wey me I dey find

So don't worry my brother my sister you go get your time

'Cause na blessings on blessings on blessings

Wey we all dey find

Baba God abeg abeg o abeg o

I don't want to carry last o

Carry last o

Na why I dey pray and fast o fast o

Make my matter make e no go cast o yeah

Baba God abeg o abeg o

I no want to carry last o carry last o

Na why I Dey pray and fast o fast o

Make my matter make e no go cast o

Yeah yeah yeah

Because na blessings on blessings on blessings I dey find

Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find

Jesu joor

Answer me

Make your blessings cover me

I no say you dey see wetin I no see so

Make you just dey protect and dey guide me

Oluwa joor

Answer me

Make your blessings cover me

I know say you dey see wetin I no see

So make you just dey protect and dey guide me

Because na blessings on blessings on blessings wey me I dey find

Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find

So don't worry my brother my sister you go get your time

'Cause na blessings on blessings on blessings wey we all dey find

O yo-yo-yo

O yo-yo-yo-yo-yo

O yo-yo-yo-yo-yo

O yo-yo-yo

O yo-yo-yo

O yo-yo-yo-yo-yo

O yo-yo-yo-yo-yo

O yo-yo-yo

Joe Joe Joeboy 'pon deck

Go work

Go work

Go work

Go work

Go work

Go work

Go work

Go work

展开显示全部歌词