4 LIFE-RichieO

4 LIFE

歌手:RichieO

专辑:BLESSINGS

时间:2023-06-01

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

*VERSE 1 (Lade)*

Case

Them no know me but they wan die on top my case

I say leave story you no fit to touch my grace

If no be God wey hold me down I for don gbess

But I’m always always

Grateful

For the many many blessings wey dey come My way

E don show me love bad belle don dey amaze

Baba God dey for me

Dem fit try no go reach

Dem never see nothing yeah

*Pre Chorus*

As e no show (No show)

for body o we bless jehovah

Cos if e show (E show)

dem for don use me catch cruise all over

Them dey wait o (Wait o)

make i fall back make i start all over

But dem no know (No know)

sey the cup don full, E dey run over

*CHORUS*

We keep thanking God for life

For life

We keep thanking God for life

……..

*VERSE 2 (RICHIEO)*

People talk, people mock

But they no go fit walk my walk! ehhh ya!

And Even if I shalaye, the price wey I pay

Dem a go say someeeething

No luck just blessing (come on)

I don learn many lesson, (that’s right)

All I can say, na thank you for your, grace and mercy!

Me dwen na me kae nea wo ay3 ma me

Ewors3 me ma men sa so da nyame ase

Onyame taa m3 kye, minsuro hwe

Okura me mu, s3 Odo nti

Everybody wey connect, everything wey we get we for say Oluwa Ese cuz we no do Internet!

3y3 n’adom ara kwa

3y3 n’adom ara kwa

Prechorus

*Chorus*

*Outro (RichieO)*

Thanking God for life!

展开显示全部歌词