Ashimolowo - BNXN
Lyrics by:Daniel Benson/Eashan Thakrar
Composed by:Daniel Benson/Eashan Thakrar
Produced by:Young Soul
Magic I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad *****?
It's Magic I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad *****?
Soro gbe won n'gbo ko le ye won
Look how we made it aa oo de gbe'gbon
Make dem clear my way since no be today
Wey I don Dey my lane no
I did not like how my nigga spoke to me
E make me feel like say him no know me
Cause I fought for this all my life
Dem no dash me my guy so tin ba sope Allah wallahi
Believe me my guy
It's Magic I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad *****?
Is ashimolowo a bad ***** ?
It's Magic I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad *****?
Dem ah talk but dem no know
Many things wey dem comment but all I know
Is me I no get time to relax I Dey recharge
I no get time to revive wetin don die
When I roll up my Igbo and I think about the journey I've been on
How you think say man go relent
I am a different guy wey Dey fight for my own lifeline
Hmm so bye bye to relationships wey no pay I won't lie
Dem do me dirty for back but na pride
Wey no make me to Dey cry but man walahi
Many things wey dem wan do me but lai-lai
Cause they know the boy connected pass WiFi
And you know the boy gon be here till he dies
I ain't seen a nigga do it like me on my life
Me?
I Dey Try
It's Magic sabi now I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad *****?
Is ashimolowo a bad *****?
It's Magic if you sabi now
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad *****?
Is ashimolowo a bad *****