Majesty-Peruzzi

Majesty

歌手:Peruzzi

专辑:HeartWork

时间:2018-12-21

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Majesty - Peruzzi

Lyrics by:Tobechukwu Victor Okoh

Composed by:Tobechukwu Victor Okoh/Obi Prosper

Baby you're a miracle walahi

Cinderella Cindodo

Be the bang bang bang

Be the bang bang bang

Bang bang bang bang bang bang

Speroach beatz

Ore

Do do

Don't be shy

I no fit move until I see your light

I'll cry a river

If I fit walahi

Be the bang bang bang

Baby malo gbagbe

Ah

Say na your cruise I like

Show me that you're miracle tonight

Take me high I wanna feel alright

If I gum body

Baby go say e dey totori

And I no want to dey bother you

But I wan know if e sure me sure me

If I gum body

Baby go say e dey totori

And I no want to dey bother you

But I wan know if e sure me sure me

Nwannem if you see the mame

Her Royal Majesty

Pikin wey fine like this

Suppose dey with me

Nwannem Nwannem

I say nwannem

If you see the mame

Her Royal Majesty

Her Majesty

Pikin wey fine like this

Pikin dey fine like this

E suppose dey with me

Suppose dey with me

I promise to kiss you before you wake up

Love you without the makeup

Baby don't break up

I'd touch down before the takeoff

Yeah e yea

Luckily for me you know my P

They say I take you personal

I no fit disagree

Omo na confirm P

If you check am

True talk I no dey run scam

Huncho for my area

So I for like give you your own crown

Luckily for me you too sabi

They say I wan dey take you personal

I no fit disagree

Nwannem if you see the mame

Her Royal Majesty

Pikin wey fine like this

Suppose dey with me

Nwannem Nwannem

Nwannem

If you see the mame

Her Royal Majesty

Pikin wey fine like this

Like this

E suppose dey with me

Suppose dey with me

Kiss you

Kiss you

Before

You wake up

Love you

Love you

More without the makeup

Kiss you

Kiss you

You wake up

Be the bang bang bang

Speroach beatz

Swaps

Swaps

Swaps

展开显示全部歌词