Jombo-Kiss Daniel
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Jombo - Kiss Daniel

Lyrics by:Kiss Daniel

Composed by:Kiss Daniel

Arranged by:Kiss Daniel

Jombo

Amaka oh gbo oh

That am sorry oh

Ineye dike lobi ogini what happen oh

As I see your sexy face and your big belle

Girl I have to change my ways I tell you yeah

Me myself I dey pray for my daily bread

Ah amaka you carry belle for me how

Me myself I dey pray for my daily bread

Ololufe I no wan run but then

Your father is violent

Ole mi de'le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine daddy oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

Abeg no vex for me oh

Your father is violent

Ole mi de'le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine mami oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

I no dey soak no more

Amaka you know oh oh

Pe omo yoruba ni mi oh

If your papa no want us to marry

Jowo malo yo oyun mio

Girl am down for you don't forget

I do

The love I have for you

Omo no go compare

Me myself I dey pray for my daily bread

If baby broke up as long as you

Love me girl I dey here

Me myself I dey pray for my daily bread

Ololufe I no wan run but then

Your father is violent

Ole mi de'le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine daddy oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

Abeg no vex for me oh

Your father is violent

Ole mi de'le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine mami oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

I no dey soak no more

展开显示全部歌词