Jaiye (Explicit)-Deep Entertainment

Jaiye (Explicit)

时间:2022-11-25

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Oh nana nono

hmn hmn

Sharpbwoy Reziq

Kilo wa de o

Ehn

Why you still dey sobber

Ehn

Brother o

Get up and dance

Forget all your sorrows

Ehehn

You no get money today

You no get money today

E no mean say

You no go get tomorrow

Baba go do am

Oh no

Oh ehn

Look into my eyes

Look into my eyes

Tell me what you see

Tell me what you see

I'm a product of grayce

Baba God grayce na im keep me

Well I just want to tell you say

Emi ma

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Cos I dont know tomorrow

Ehn

Jaiye

Jaiye

Fowo sere

Gboomo wole

Cos I don't know tomorrow

Ehn ehn

Cos i don't know tomorrow

Ehn

Ehn oh oh oh

Cos i don't know tomorrow

Ehn

Many many things I dey see

For this life I dey live

Man wey dey on top

Fit to come down

In one second like this

So many people tryna **** me up

But baba God e no gree dem now

Now I dey take my cup

And sip Hennessy

Everyday like my own lifestyle

Getting high every

Getting high every

Getting high everyday

Ahan

Only person wey no dey high

Wey be my friend

That's my mommy

Everyday see I'm on trips

Everyday guy I dey dey on trips

Bye bye to the bad days

Right now we chasing dreams

And we dey

Look into my eyes

Ehn

Tell me what you see in my eyes

Ehn

Ehn say

I'm a product of grayce

Ehn ehehen

Baba God na im dey keep me going

Ye eh

Emi ma

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Jaiye

Cos I don't know tomorrow

Ehn

Jaiye

Jaiye

Fowo sere

Gbomo wole

Cos I don't know tomorrow

Jaiye oo

Ehn

Jaiye oo

Ehn

Jaiye oo

Ehn

Cos i don't know tomorrow

Ama jaiye oo ehn

Ama jaiye oo ehn

Ooo ama jaiye oo

Cos I don't know tomorrow

Ehn

Emino

Magic boy mix

展开显示全部歌词