Life of the Party-Shawti

Life of the Party

歌手:Shawti

时间:2023-09-01

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Eiih Eiih Eh

Eiih Eiih Eh Ah ah ah

Shawti baebi

Holla!!! Drop e

Whatagwan make you tell what you wanting

Nike shoes, Louis vutton girl with Versace

Eh Shawty no Dey tell me make I koshi

See d love wey you get for baby do me strong thing

Cos the love wey you gimme na jara oo

if dem price I go pay for your matter o

For this love baby girl me I Dey para o

Oh this loving to sweet e no Dey sour o

For the love wey gimme na jara o

Omo toh sha pro pro girl toh sha pra pra oh eh

I fit trek ojodu to ojota oo

Just because me want to take you to alter oh eh

Paranpaparape eh

Baby girl me I hope that u happy

Me no care me no send me Dey savage

Man like shawti me i life of the party eh

Paranpaparape eh

Baby girl me I hope that u happy

Me no care me no send me Dey savage

Man like shawti me i life of the party eh eh

Life of the party

Me na the life of the party

Life of the party

Me na the life of the party

Wyne for me girl make me rock ur body eh eh

Sweet melanin me I go show u shege

You Dey for me when d money no Dey

Porsche Ferragamo me go buy for you baby

No retreat no surrender and no seke

This is real baby I’m not here to play games

Eii ah

And she a burst my brain , make man Dey craze

Oshemi leshey, she Dey cause the gobe aiiih

For the love wey you gimme na jara oo

if dem price I go pay for your matter o

Omo toh sha pro pro girl toh sha pra pra o

Oh this loving to sweet e no Dey sour oh eh

Paranpaparape eh

Baby girl me I hope that you happy

Me no care me no send me Dey savage

Man like shawti me i life of the party

Paranpaparape eh

Baby girl me I hope that you happy

Me no care me no send me Dey savage

Man like shawti me i life of the party Eh eh

Oloun!!

Shawti Baebi

Oloun chi

展开显示全部歌词