
在手机上保存,获得更好体验
Ahh
My God
Krrra krrra
My back o
Gen z Gen z Gen z
Gen z Gen z Gen z
Gen z Gen z Gen z
Gen z Gen z Gen z
Life too sweet na you wan dey put sugar
All these guys they too like dey pull trigger
This kind thing I too like dey go deeper
Common thing con dey look phenomenal
Make I try make I put them on check
Make I try make I put her on deck
Men they try make I put them on check
Make I put them on check
Make I put them on check
Gen Z Gen z Gen Z
Black Bobby wey be like Pepsi
Highlife shey you mi Hennessy?
See Wetin God give person
I dey swipe left on my Tinder
Cause I got you on my radar
Omo omo omo toda
Anything she want I give her
Just 19 but you bad and boogie
Na my side she dey come for vigil
VV sweet so she get some VVSs on her neck
So she’s bad like Ri
I get connection like person wey dey work for IT
Too many Kele wan dey control shift panties
Girlfriend recommend me to all of her aunties
Tell them say my thing sweet
Sweet like candy
Life too sweet na you wan dey put sugar
All these guys they too like dey pull trigger
This kind thing I too like dey go deeper
Common thing con dey look phenomenal
Make I try make I put them on check
Make I try make I put her on deck
Men they try make I put them on check
Make I put them on check
Make I put them on check
Gen Z Gen z Gen Z
Black Bobby wey be like Pepsi
Highlife shey you mi Hennessy?
See Wetin God give person
I dey swipe left on my Tinder
Cause I got you on my radar
Omo omo omo toda
Anything she want I give her
Hey baby
Hey baby Kiki
You can call me Charles when you feel the Dickens
Onion butty make me wan dey travel go Tor Tor Tor
If you be JAMB I go read your brochure
Make I try make I put them on check
Make I try make I put her on deck
Men they try make I put them on check
Make I put them on check
Make I put them on check
Make I try make I put them on check
Make I try make I put her on deck
Men they try make I put them on check
Make I put them on check
Make I put them on check
Yeh yeh yeh
yeh yeh yeh