Fact-Micky Yo
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Hello bro

What about the 50k i ask from you

Hello bro

Are you there

Hello

Omo iyami no vex oooo

If you ask me for help and i no fit do

Sheybi you know say sapa dey

I bin grinding all night and i no fit sun

Many days i stay so low eating

My white rice when i no see stew

Baba god how you dey feel

If them ask me for help and i no fit give

Egbon adugbo plenty for my area

Agba buru gan

Omode nika aaa

Aye no get moto

But aye nika aa

And i no fit sniff

Coz imu nika aa

Egbon adugbo plenty for my area

Agba buru gan

Omode nika aa

Aye no get moto

But aye nika aa

And i no fit sniff

Coz imu nika aa

Aye akamara

Wonni license

Sugbon wonni car

Melo lafewi

Melo lafeso

Melo lafeka

Melo lafeka

Physical, spiritual

Then i go lyrical

Make i stack this money

Pemi ni ibu owo baba mulika

Owo epo tio ni sapa lomo araye n banila

Won ako eje won ala e pa pe odun biti vanilla

Dem too like shortcut

Something like ogiri gbamila

Very soon i go dey burst your speakers gbajabiamila

All my niggaz are eager to pull the trigger

Tori imu nika

My niggq bi olubadan wo nicker

He’s still sicker

Akika

Safun ripper gbowo e lowo picker

Middle finger sawon haters

Yago fawon gold digger

Aimoye shanking

Promises on pending

Aimoye trecking

No raba for spending

Buh ama shashe

Ama gbowo she

Ani rupo

Big money tomaa humble

Awon egbon adugbo

Egbon adugbo plenty for my area

Agba buru gan

Omode nika aaa

Aye no get moto

But aye nika aa

And i no fit sniff

Coz imu nika aa

Egbon adugbo plenty for my area

Agba buru gan

Omode nika aa

Aye no get moto

But aye nika aa

And i no fit sniff

Coz imu nika aa

Many days i bn broke on a low low

And people still go dey call me omolowo

And if i just try to talk

Nobody go gbo

Won ani molahun

But kosowo

Sugbon jeka se truth or dare

Wawo balance mi

Kori bose je

If i tell my story

And you tell your story

Oma pity mi

Bere ohun ti mo fe

And gun shot everywhere

Ibon aye

But man gat keep running

Omo aye

If you go die omo

Kokan aye

Owo igbo mani

Korale

So ko jarare

Afebi funi

Ko ma kin she ore

Sugbo boys no foh

Ojo n lo

Show us love

Make we para lo

For my area

Agba buru gan

Omode nika aa

Aye no get moto but aye nika aa

And i no fit sniff

Coz imu nika aa

Egbon adugbo plenty for my area

Agba buru gan

Omode nika aa

Aye no get moto

But aye nika aa

And i no fit sniff

Coz imu nika aa

Egbon adugbo plenty for my area

Agba buru gan

Omode nika aa

Aye no get moto

But aye nika aa

And i no fit sniff

Coz imu nika aa

Egbon adugbo plenty for my area

Agba buru gan

Omode nika aa

Aye no get moto

But aye nika aa

And i no fit sniff

Coz imu nika aa

展开显示全部歌词