Ewele-Pheelz
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Ewele - Pheelz

Lyrics by:Philip Kayode Moses

Omo this hustle make you dey reason things brother man

The kind of things wey go ginger you give you wings

Omo dem think say we both dey the same plane

But dem no know say their own flight na economy

They wan see my sorrow

Wo fe je kin koro

But thank God say man baff up

They for see my downfall

I live once I do yolo

You live twice to ba ni ko to

Wahala me I can't talk

Ridimakulayo

Ewele

Ewele ewele

Case ita gbangba

Talomode talagba

Ewele

Ewo lekpe ewo Lekpe

Case Ita gbangba

Talomode talagba

Omo take me for instance oh

They just wan use me kan gbe kan so

Plan wey dey get na there business oh

I've been consistent on these stairs oh

But shori

Ode lo like

24/7 I'm on the grind

All their strategies but I don't mind

I sharply stand and I turn on the light and turn up the mic ah

They wan see my sorrow

Wo fe je kin koro

But thank God say man baff up

They for see my downfall

I live once I do yolo

You live twice to ba ni ko to

Wahala me I can't talk

Ridimakulayo

Ewele

Ewele ewele

Case ita gbangba

Talomode talagba

Ewele

Ewo lekpe ewo Lekpe

Case Ita gbangba

Talomode talagba

Yeah sho ye

Omode yi sun mo bi

Sho ye

Nibo

'Cause omode yi le koko

'Cause omode yi le koko

'Cause omode yi le koko

Ridimakulayo

展开显示全部歌词