Stand Strong (Explicit)-Silex Kleff

Stand Strong (Explicit)

歌手:Silex Kleff

时间:2025-06-30

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Sunny day sunny day

Sunny day feels like holiday

Silex kleff (fatorious music)

365 days make a year

7 days make a week

273 days before she rest

Tell me why you no want

Make I live

Mama has been praying night long

My little boy you go reach your peak

If I fall I go still rise up

Nah wetin mama tell me say

Make I believe

So I stand strong

Opomulero I go ride on

Enemy won sare dey no fit catch us

Mothers prayer make e reach my turn

Cuz life nah turn by turn

Before you know

E go reach your turn

Old taker jaiye gbakan

Nah why we pray

Make we no go fall (yea)

So I stand strong

Opomulero I go ride on

Enemy won sare dey no fit catch us

Mothers prayer make e reach my turn

Cuz life nah turn by turn

Before you know

E go reach your turn

Old taker jaiye gbakan

Nah why we pray

Make we no go fall

Some people dey call me

For the blessings

I been dey wait for

You see this life nah turn by turn

My way no be your way ( onanana)

So me I stand ten toes on my feet

All over the world

Dem dey feel my lyrics

Sunny day sunny day

Everyday be like holiday

African, American, European, Asian

Dem dey call me

Dem dey find me

Dem dey call me

Won gbomi

So I stand strong

Opomulero I go ride on

Enemy won sare dey no fit catch us

Mothers prayer make e reach my turn

Cuz life nah turn by turn

Before you know

E go reach your turn

Old taker jaiye gbakan

Nah why we pray

Make we no go fall (yea)

So I stand strong

Opomulero I go ride on

Enemy won sare dey no fit catch us

Mothers prayer make e reach my turn

Cuz life nah turn by turn

Before you know

E go reach your turn

Old taker jaiye gbakan

Nah why we pray

Make we no go fall

展开显示全部歌词