Sweet Boy (Explicit)-Falz

Sweet Boy (Explicit)

歌手:Falz

时间:2018-09-14

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Sweet Boy (Explicit) - Falz

Lyrics by:Folarinde Falana

Composed by:Folarin Falana

Wi-wi-willis gidem

See person pikin see as he fresh

If you see am dey come give am respect

All white agbada check the Rolex

If person think am too much person go vex

See sauce dripping liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking

See sauce dripping liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking

On looking

Sweet boy fresh guy sweet boy fresh guy

Sweet boy fresh guy sweet boy fresh guy

Look at how am fly in my fresh swag

Look at how I shine with no recipes

Always on time like the first flight

But I make am squeeze high when I check time

Oh boy on the air gon pour me water

You know the boy no be your mate call me

Brother Say what

Sweet boy association I'm oga sepe

Eyan kan na lo bi omo yi sha

See person pikin see as he fresh

If you see am dey come give am respect

All white agbada check the Rolex

If person think am too much person go vex

See sauce dripping liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking

See sauce dripping liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking

On looking

Sweet boy fresh guy sweet boy fresh guy

Sweet boy fresh guy sweet boy fresh guy

Sweet boy fresh guy sweet boy fresh guy

Sweet boy fresh guy sweet boy fresh guy

Look at all the moves I dey give them

Look at all the nudes in my dm

Sweet chocolate boy he is so d**n fine

She wan know wetin I rub to make the beard shine

Wait make I step in the place girlies go crase

Isn't why your chief bridesmaid giving me face

Why you sister no just wan give me the space

Oh my God

Na dem Dey rush us we no really dey chase

See person pikin see as he fresh

If you see am dey come give am respect

All white agbada check the Rolex

If person think am too much person go vex

See sauce dripping liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking

See sauce dripping liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking

On looking

Sweet boy fresh guy sweet boy fresh guy

Sweet boy fresh guy sweet boy fresh guy

Sweet boy fresh guy sweet boy fresh guy

Sweet boy fresh guy sweet boy fresh guy

展开显示全部歌词