Where-Anpheous
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Anpheous

Where where where

Where where where

I don't know where

I don't know where ay

She-she dey carry me dey go

I don't know where

I dey follow too dey go

Though I don't know where

I don't know where ay

But I be feeling something

Naim wey dey control

All of my thinking

And I go fit do nothing

Cuz the tin dey sabi inside my veins

Inside my veins

Dis kind matter

We non fit resolve

Dis fisher

She don bait de spell

She don dey capture

Me soul and the heart

No handcuffs

I non fit comeback

I wonda will I fit live

Without Nita will I fit breath

Everytime I dey see face

Joy dey fill me but

I don't know why

Baby girl you dey kpan Kpan me

Girl ur love dey conquer me

Dis e non be counterfeit

Baby girl you dey kpan Kpan me

Girl ur love dey conquer me

Dis e non be counterfeit

Non be counterfeit love

She dey carry me dey go

I don't know where

I dey follow too dey go

Though I don't know where

I don't know where ay

But I be feeling something

Naim wey dey control

All of my thinking

And I go fit do nothing

Cuz the tin dey sabi inside my veins

Inside my veins

When I'm lost in this dark world

She dey shine light bright like a diamond

No drama even when we quarrel

She still hold me down

Never abandoned me

So I go go go go go go

Anywhere she go go go go go go go

Though I don't know know know

Know know

Still I just dey follow low low low low

展开显示全部歌词