
在手机上保存,获得更好体验
Trouble Maker (Explicit) - Rema
Lyrics by:Rema
Composed by:Rema
Produced by:Blaisebeatz
Another banger
How many dues wey the boy don pay
How many insult I go take ah
Adress your **** like I'm Jargo
I've been like this straight from the get go
I no dey take I see loose bread
If it means you'll show
You know say me I go dey come
Mop my money 'cause your promoter desperate
Make una no vex na my money be my mandate
Omo many my country people eye red oh
My eye red for the green that's a yellow
Some call me Ivory and some call me Olo
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my specul'
I dey pest my opps make them restless on schedule
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me leave me leave me
Make I do my own omo no judge me
Make you sef reason
E better say they no call me nobody
I go still pass everybody
Even though say una use extra sheet
Una dey kpakorokpa I dey kpakurokpa
You better relocate I dey some closer
Even if na red I go tackle o
Shebi na vex you go vex
Omo werey me I no dey talk but try me first
Better save your money
This game na be my best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go show me
Wey go really surprise me
Omo many my country people eye red oh
My eye red for the green that's a yellow
Some call me Ivory and some call me Olo
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my specul'
I dey pest my opps make them restless on schedule
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me leave me leave me
Make I do my own omo no judge me
Make you sef reason
E better say they no call me nobody
I go still pass everybody
Even though say una use extra sheet
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me leave me leave me
Make I do my own omo no judge me
Make you sef reason
E better say they no call me nobody
I go still pass everybody
Even though say una use extra sheet