Funds (Explicit)-FizzyRhapz

Funds (Explicit)

歌手:FizzyRhapz

时间:2025-06-25

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Am Outside On a Lowkey

Somebody play me fiokee

Shey you be sabi dance alanta or shoki like badboytimz I’m loading

Some Many things don dey hapen

I day on the grint 24/7

Man Must win Shame the devil

I Blame Adam Way Chop the Apple

Ehhheehehee I blame adam wey chop the Apple

Verse 1

Anom outside but I’m lowkey

Rapu new taker na omara kosi

I thief my needs as onye ochi

If we take we go silent ka onye ogbi

Rapu this niggers they wanna see me fall

As in make I die poor

Hapu this haters ha choo kam na ebufa call

As in kam na ayo Fa sub

Gwa Ndia na ifulodim

Chukwu ma na enwerodim to offer anybody

My guy enwero dim

Disguise ima nghotam

As in ima m fucham

Anyi ruo olu ima nlukam

If I no get ima m chotam

Chorus

If e no be funds, Money dey involve

Tell all the bad guys Tufiakwa My enemies them Bulala

Repeat

Verse 2

I have been on the road no holiday

Ebe nna acho where money Dey

If loose yawa don Dey

Agwam myself if I lose I go pay

It so cold out there

Mana eyim sweater

Nna e deliver ka onye no antenatal

Pass me the Kpoo send your aza

Ndi iro choru inwu for my matter

Chorus

If e no be funds, Money dey involve

Tell all the bad guys Tufiakwa My enemies them Bulala

Repeat

展开显示全部歌词