WETIN BE THIS (Explicit)-Frankwhite

WETIN BE THIS (Explicit)

歌手:Frankwhite

时间:2025-11-21

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Baby riddle me this

Throw me one kiss

I’m begging pls

No take me gist

I’m loving the way you move

Your likkle hips

And the way you touch me

Gives me eternal bliss

Money na water

I be like cp (cubana)

She hold me for work

She no Dey pity

This no be joke

I swear to God

No be kiki

But the way she Dey move her body

I go burst quickly

She tell me say one meter

For one per yun

I no go lie

The body worth am

If at all

So I give am two

Make she know

I no Dey play

Cus when I put am for her body

She go start to pray

oya bring your body

no Dey do me shakara

You Dey burst my mendu

You go make me pull over

You know money na water

I go die for your mata

And if I die on your baka

Make dem no tell my mama

i say bring your body

no Dey do me shakara

You Dey burst my mendu

You go make me pull over

You know money na water

I go die for your mata

And if I die on your baka

Make dem no tell my mama

I like this your hips oo

Na Wetin be this

I like this your hips girl

Na Wetin be this oo

I like this your hips girl

Na Wetin be this oo

Na Wetin be this oo

Na Wetin be this oo

Body Dey shake

But I no get fever

She no be Bûcher

So why the hell

she Dey cut my liver

The structure wey she carry for back

E be like tipa

If I go survive for tonight

I go need E bitters

10days for her body

And I never retire

60days I steady Dey fire

Dey wire

Like utaka Thuraya

Her fada

Make she give me

Her bunda

oya bring your body

no Dey do me shakara

You Dey burst my mendu

You go make me pull over

You know money na water

I go die for your mata

And if I die on your baka

Make dem no tell my mama

i say bring your body

no Dey do me shakara

You Dey burst my mendu

You go make me pull over

You know money na water

I go die for your mata

And if I die on your baka

Make dem no tell my mama

I like this your hips oo

Na Wetin be this

I like this your hips girl

Na Wetin be this oo

I like this your hips girl

Na Wetin be this oo

Na Wetin be this oo

Na Wetin be this oo

I like this your hips oo

Na Wetin be this

I like this your hips girl

Na Wetin be this oo

I like this your hips girl

Na Wetin be this oo

Na Wetin be this oo

Na Wetin be this oo

展开显示全部歌词