Surrender (Jaywillz)-Kenah

Surrender (Jaywillz)

歌手:Kenah

专辑:Surrender

时间:2025-02-21

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Nothing I no fit do

My defenses don clear for you

My jiggers don tell me farabale you too dey do

I’m running on my toes when you go call me baby o

I promise surely surely I’ll be there on time

Waist whine

Make we vibe to the baseline (baseline)

Waist whine

Know the gbedu dey enter (enter)

Waist whine

Make we vibe to the baseline (baseline)

Waist whine

Know the gbedu dey enter (enter)

I surrender

I surren

I surrender

I surren

I surrender

You don turn me mumu o

Don make me confuse

I surrender

I surren

I surrender

I surren

I surrender

You don turn me mumu o

Don make me confuse

Egbe! Agba!

They call me Roll boy

Oh my Oyima my inhaler

I'm your prisoner in my jailer

Love wey you give me girl I no trade am

I carry rose flower for trailer

Cos your my woman, your my jigga

All your frenemies dem go feel am

Girl let's give them cinema

Cos when your with me, no feeling bad

Can I make you breakfast in your bed

Turn these fish, turn to bread, for you

I be your miracle Oyima

Your friends go jealous you, I swear

I surrender

I surren

I surrender

I surren

I surrender

You don turn me mumu o (I surrender to you, I surrender o)

Don make me confuse

I surrender

I surren (they call me Roll boy)

I surrender

I surren

I surrender

You don turn me mumu o

Don make me confuse

I surrender

I surren

I surrender

I surren

I surrender

You don turn me mumu o

Don make me confuse

Ave, Ave, Ave surrender!

展开显示全部歌词