Frrrrrrr
Geediz
In this 21st century
To be a man is not based on gender
Is based on money
So a poor man is seen as a woman in a man's clothes
Don't laugh bro eno be funny
You fi be the handsome man inner the world
But without money girls go see to be ugly
These are the things wey dey ginger me sey
Make I go and find money
So me I put in the work
Burning night candles me a I no dey bed
Put the the hustle on repeat ooh me I no dey rest
Ɛkɔm yɛ ya paa see the way my red
24/7 everyday on the net
5 years now I no confirm yet
Me rent aso but empty pocket
I make dry same time my shordy too dey preg
Right now now now now
Me dunno what to do right now now now now
Nobody wanna help me so sika duro yɛ me last option right now
As I dey cry right now now now
Nobody dey side right now now now
Everything make slow, how the thing dey go
BENIN yɛ me last option right now
If, if you no go help me
Never tryna advise me
'Cause whether good or bad, man I for find money
If, if you no go help me
Never tryna advise me
Cuh inner this world, no man can survive without money
If you no get money, dem ah go call you a lazy man
Ɛkɔm de wo a, yɛse no food for lazy man
But if you make am dem go say u dey do blood money
Dem go call u an evil man
Me nuh care anymore
Enough is enough, me nuh fear anymore
Every hungry man, is an angry man
So me nuh care anymore, aaaah huh
See the system dey lash we
Religious leaders dey trick we
How politicians dey dupe we, so sad
Right now now now now
Man I dey burn right now now now
Nobody wanna save me so BENIN yɛ me last option right now
If, if you no go help me
Never tryna advise me
'Cause whether good or bad man I for find money
If, if you no go help me
Never tryna advise me
Cuh inner this world, no man can survive without money
Right now now now now
Man I dey burn right now now now now
Nobody wanna save me so BENIN yɛ me last option right now