Away-P.Square
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Ileke lo'ma jiya

If I tell you say girl I love you

I love you

See the men them them'ma want you

But I need you

I say make I tell you what you don't know

Say many many don go

As you dey my side girl I don blow

But still girl I don't know

Cause e we get many many I do's

Wey get plenty aso ebi

Anything ma-man do

Plenty plenty eyes dey see

Ileke lo'ma jiya

Please don't leave me girl don't leave me girl

If you hold me tight I go treat you right

Girl if any man put asunder away

Thunder na for thunder away

Run down we no go run down away

We go jump bumper to bumper away

Girl if any man put asunder away

Thunder na for thunder away

Run down we no go run down away

We go jump bumper to bumper away

Some of them dem dey package

Forget about the marriage

No be all about the money

Money e go vanish

But na true love go dey humble you humble you

No do gra gra good luck go dey sample you

Iyeh yeh

If I tell you say girl I love you

I love you

See the men them them'ma want you

But I need you

I say make I tell you what you don't know

Say many many don go

As you dey my side girl I don blow

But still girl I don't know

Cause e we get many many I do's

Wey get plenty aso ebi

Anything ma-man do

Plenty plenty eyes dey see

Ileke lo'ma jiya

Please don't leave me girl don't leave me girl

If you do me right I go treat you right

Girl if any man put asunder away

Thunder na for thunder away

Run down we no go run down away

We go jump bumper to bumper away

Girl if any man put asunder away

Thunder na for thunder away

Run down we no go run down away

We go jump bumper to bumper away

Na where the bagga dey

Fire burn them all of them

You see non of them dey wish you well oh

Only true love go dey humble you humble you

No do gra gra good luck go dey sample you

Iyeh

If I tell you say girl I love you

I love you

See the men them them'ma want you

But I need you

I say make I tell you what you don't know

Say many many don go

As you dey my side girl I don blow

But still girl I don't know

Cause e we get many many I do's

Wey get plenty aso ebi

Anything ma-man do

Plenty plenty eyes dey see

Ileke lo'ma jiya

Please don't leave me girl don't leave me girl

If you hold me tight I go treat you right

Girl if any man put asunder away

Thunder na for thunder away

Run down we no go run down away

We go jump bumper to bumper away

Girl if any man put asunder away

Thunder na for thunder away

Run down we no go run down away

We go jump bumper to bumper away

展开显示全部歌词