Intro
am on a jungle, I dey struggle, for survival, on my trial, to change my life.
Am on my hustle, I dey humble, I no dey find wahala, I dey find my rubber, weather naira or dollar
Me I dey active 247 on a roll
make my matter the flow
bcuz me I just want to blow
call me money minded, money minded
I no dey play with the RBS
anything wey fit bring the money I dey active
Chorus
i want know, I want know, the secret we follow, bcuz me I want go, I want blow, no tell me no,no
no tell me no, no.(2X)
Why you dey fake the story
(why? why? why?)
show me road, no use advice kpia me
(why? why? why?)
work hard, work harder, why you no wan help
(why? why? why?)
why , why , why
Verse 1
you don Kno how e dey pain me
say e dey hard you
to share me
wetin we fill help my life, wetin wey fit change man life, wetin wey fit make man smile
oga no go dey stingy,
no go dey envy,
another man glory
but you de call him, my gee for life
laugh him from, you go cast him back
who knows tommorow waliyi
some men are evil, they are evil
them get mind pass devil, ?
but I pray to jah ?
make e protect me
from the hands of enemy
keep me on top where they no fit see
Lord plz Biko answer me
bcuz na you I Believe
I believe