
在手机上保存,获得更好体验
Abeg free me make I light my thing
Make you shine your eye
It’s an on sight thing
Me I just Dey hustle on that all night thing
Grinding for the pepper
Say na God timing yeehhh
When no be say we na you
wey wan come Dey rush eh
On a normal dub
Shey naso we Dey buss eh
You and friends go Dey reason say
Me na boss eh
Make you no go gum body
Dey do tempted to touch eh
Make dem show me who do am
If no be us
Hallelujah we winning omo na must eh
As e Dey happen
Na say make e for no loss eh
Why dem Dey force
When no be say na by force
But I’m gone maybe next time
Outside tryna get mine
Know say no be my first time
Ahh I no Dey check time
Breaking news see the headline
Know say no be my first time
When e buss
We go see how the thing go play out
Many men cluster
Somma dem Dey house
Make money
We no fit follow dem make mouth
Popping up in they face
Make dem know we Dey break out
Fake clout
Na wetin dem been Dey chase
Stand fit
No shaking naso we enter the place
Dem Dey hate
Come forget say we and dem no be mate
No debate gotta bounce shiiii
I’m running late oloun
Abeg free me make I light my thing
Make you shine your eye
It’s an on sight thing
Me I just Dey hustle on that all night thing
Grinding for the pepper
Say na God timing yeehhh
When no be say we na you
Wey wan come Dey rush eh
On a normal dub
Shey naso we Dey buss eh
You and friends go Dey reason say
Me na boss eh
Make you no go gum body
Dey do tempted to touch eh
Make dem show me who do am
If no be us
Hallelujah we winning omo na must eh
As e Dey happen
Na say make e for no loss eh
Why dem Dey force
When no be say na by force
But I’m gone maybe next time
Outside tryna get mine
Know say no be my first time
Ahh I no Dey check time
Breaking news see the headline
Know say no be my first time