They call me Omoteniola,
They call me Omoteniola,
Something about the
Something about the way you move
One hundred on your look
You sabi cook
And you sabi to do the do
Something about the way i feel for you
My heart keeps running right to you
Oh oh boo
Who you see
If dem try touch you i go wan fight
Omo if you leave me i go wan die
Aiii! Chai! Me i no dey whine you
Slap anybody body if dem try eye you
I swear I’m not ashamed to show you off honey
I promise to keep you company
All my money
For you honey
Eh shey you love (proper)
Omo i want to love you(properly)
Ahh shey you love (proper)
Omo I want to love you (properly)
Ahh ehh shey you love (proper)
Omo I want to love you gan (properly)
Treat you better gan (proper)
I want to love you (properly)
Eh shey you love (proper)
Omo i want to love you(properly)
Ahh shey you love (proper)
Omo I want to love you (properly)
Ahh ehh shey you love (proper)
Omo I want to love you gan (properly)
Treat you better gan (proper)
I want to love you (properly)
If dem try touch you i go wan fight
Omo if you leave me i go wan die
Aiii! Chai! Me i no dey whine you
Slap anybody body if dem try eye you
I swear I’m not ashamed to show you off honey
I promise to keep you company
All my money
For you honey
Eh shey you love (proper)
Omo i want to love you(properly)
Ahh shey you love (proper)
Omo I want to love you (properly)
Ahh ehh shey you love (proper)
Omo I want to love you gan (properly)
Treat you better gan (proper)
I want to love you (properly)
Eh shey you love (proper)
Omo i want to love you(properly)
Ahh shey you love (proper)
Omo I want to love you (properly)
Ahh ehh shey you love (proper)
Omo I want to love you gan (properly)
Treat you better gan (proper)
I want to love you (properly)
Proper, They call me Omoteniola (properly)
Proper, I want to love you (properly)
Proper, I want to love you, Teniola (properly)
Proper, properly