
在手机上保存,获得更好体验
Never never dem
No go use my head again
I no fit sober
Sober soso don
Take me pain away
Never never o
Never never o
Dem no go use my head again
Never never o
Never never o
Soso don take my pain away
Dat tin wey you tell
Dem make dem no tell me
Dey tell me and dey
Said make I no tell you
So how you go feel
Cos dem don use you?
You go dey trust adam
Same adam wey no fear women
And if I talk dey go tear my shirt
I dey my day make
I no go complain
If you won see
Heaven you must go through hell
Abeg abeg I no come her to fumble
My strength no dey for my muscle
I don see manything for dis jungle
By oluwa grace I go burble
Ashawo talk say na condition
Condition wey dey for the nation
She come turn am to occupation
Na him bring dis
Whole matter castigation
Never never dem
No go use my head
I no fit sober
Sober
Soso don take my pain away
Never never dem
No go use my head
I no fit sober
Sober
Soso don take my pain away
Steady on this grind
Nigga ain't no time
Me I just dey pray
To oluwa for the bag
Lover lover boy abi
Lover lover lover man
Carry am for mind
No be only u dey knack
Cuz me I don see more shit
For this life
Bro ain't getting no tips
Suppose fight
For the money no peace
Lagos boy weh
Too sabi manything
Me I no dey do low key
If no be money
Callin broda don beep
Yo aint paying
No attention thats shit
Find the god dem way
So we can lift on nigga
Lift on nigga
Get this damn mullah
Make we leave this sapa
Leave am jakpa
Me I no wan suffer
Me I wanna ball me
I no wan suffer