From Africa 2 U-Nneka

From Africa 2 U

歌手:Nneka

时间:2008-06-30

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

From Africa 2 U - Nneka

Plenty wahala plenty dey gpeme

For the sake of our ignoranci

Oh weg et this pain for bele

See no be because dem no born you

With silver spoon for mouth

Say u be ogpe

Make I tell my story oh

Make I tell you my story oh

Africa Nigeria from Warri to Abuja

Lagos States Niger Delta

Africa you are so beautiful beautiful

Some dey sick some dey well

Some dey tatafo some dey aproko

We dey call oghene we dey call chineke

Wetin go save us from d pain

Wen we dey go through

Africa no one else go save you but you

It is time to arise

Take away your pride it is time to arise yes

Africa Nigeria from Warri to Abuja

Lagos States Niger Delta

Africa you are so beautiful

We are living in a world self-centered

Making our own hell fire just by ourselves

And then we start with eye service to

Make one notice us

Can't we see the way we lie to ourselves

Africa Africa Africa Africa Africa

Africa Africa Africa Africa Africa

Africa Africa Africa Africa Africa

Africa Africa Africa Africa Africa

Africa Africa Africa Africa Africa

Africa Africa Africa Africa Africa

Africa Africa Africa Africa Africa

Africa Africa Africa

Africa Africa Africa

展开显示全部歌词