I Tell Them (Explicit)-Bushman_vibez

I Tell Them (Explicit)

歌手:Bushman_vibez

时间:2023-11-14

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

I tell dem but dem no believe

Some of my guys dey

Be sleeping on me

Working night n day

No de sleep

So many ups n downs

No fit stop a ghetto

Boys dreams

If I tell you things

Way my eyes don see

For the streets

But I fought them like demons

Hustle don carry me go places

But I no forget

Where I come from

I de pray make e sure for me

Nobody go send u

If u no get money

And all of my friends

Wey been de there for me

Who god don bless

No man can fit curse

You can only fight sapa

If you get the ego

Steady on my grind

Na money I de find

Put my life on the line

Wish me luck pray

Make I no decline

Bad belle people

No fit turn off me light

Cuz I dey mind my space

Many say I pompous

Risked it for the game

Many say I don lose

On my designer's shade

No be say I don burst

Omo logo for the setting

Girls dey shake dia bum bum

Para dey my body put ur hate aside

Make we make our money

We don't move with kids

So no de gum body

If want my current affairs

Check for google

I tell dem but dem no believe

Some of my guys dey be sleeping on me

Working night n day no de sleep

So many ups n downs no fit stop

A ghetto boys dreams

If I tell you things

Way my eyes don see for the streets

But I fought them like demons

Hustle don carry me go places

But I no forget where I come from

If u dey follow my journey

U go see my progress

I dey smoke igbo no mean say I lawless

Time shall tell but I trust the process

If u don't love me now

Don't love me latter

Thank god say god no be man

Wetin I for do if dem come for my life

Abi na the cruise don de clear my eyes

Shebi na juju wey

U use cover my sense

It's lonely at the bottom too

(Lonely lonely lonely )

You cannot walk too

Far in my gaddem shoes

Leave me make I catch my cruz

Na one life I get

And there's nothing

That I can not do

I told dem I was coming

For everything

I can do without

Their policy I know

As I de work n pray

I de run my race

Who get god must to shine

I no fit hide my face

We don de make their

Colo de mental case

I tell dem but dem no believe

Some of my guys dey

Be sleeping on me

Working night n day no de sleep

So many ups n downs no fit stop

A ghetto boys dreams

If I tell you things way

My eyes don see for the streets

But I fought them like demons

Hustle don carry me go places

But I no forget where I come from

展开显示全部歌词