U(JUJU)-Davido

U(JUJU)

歌手:Davido

时间:2023-03-30

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

U(JUJU) - Davido

Lyrics by:Davido

Composed by:Davido

If no

If no be you wey dey ginger my body

Coolu my body

Sweetie my body

Yeah

If no be you wey dey ginger my body

Coolu my body

Sweetie my body

I cover you

You dey do me like juju dey worry me

You dey do me like juju dey worry me ahn

Mama I cover you

Oh you dey do me like juju dey worry me

Oh you dey do me like juju dey worry me ahn

No go tell you tule jor tule jor

Jowo baby jowo

Do anything for you

Say my love is sure

Say make you go check your balance

'Cause I go dey send di allowance

Steady steady gan

You know say the money long

How much you wan chop o

Wey I no get o

You dey do me like juju dey worry me

You dey do me like juju dey worry me

Wetin dem wan talk o

You dey do me jazz o

You dey do me like juju dey worry me

You dey do me like juju dey worry me

If no be you wey dey ginger my body

Coolu my body

Sweetie my body

If no be you wey dey ginger my body

Coolu my body

Sweetie my body

Yeah

Say she want big smoke

Who baby

You want me

Well you can get this G-wagon here for free

'Cause when these guys were switching sides like half time

You one of the only people that were there for me

No cap

You worry when you don't hear from me

I know that communication is rare for me

I'm so tap

But to be honest when you whipping me the egusi like that

You already know agaracha must come back

Don't get lost in the illusion

Baby sit down stop jumping to conclusion

You never had a top boy in your family like me

So I understand the confusion

We getting money feeding my people no apology

Every minute of the day God is calling me

I never sleep oversabi dey worry me ah

I cover you

You dey do me like juju dey worry me

You dey do me like juju dey worry me ahn

Mama I cover youuuu

Oh you dey do me like juju dey worry me

Oh you dey do me like juju dey worry me ahn

展开显示全部歌词