
在手机上保存,获得更好体验
Problem - Reekado Banks
Lyrics by:Reekado Banks
Composed by:Reekado Banks
This gbedu is a problem
Oya
Reeky baby ohh
Oya
Baby fresh
Your problem dey for your back ohh
And you wonder why boys dey follow round oh
Every other day they dey for your
Yard paparazi sef follow you about
Girl when you walk down the high way
You dey make men misbehave
Girl when you walk down the high way
Spiritual men don dey lose faith
Your problem is a problem
This problem is our problem
The boys them na we go solve am
We go join am together and solve am
Girl you don tire girl I swear
I know say you don tire
Every other day all the other
Man dem say them wan fire
But baby
Own that own that
Baby own that
You better don't drop thing girl
Baby own that
Oh baby own that
Girl you better own that
You better don't drop that thing yeahh
Like kim kadashian kadashian
Carry front and carry am carry am
You look like my yarinya yarinya
I nor go mind to marry am marry am
Yeahh yeah
I'm gonna search and am gonna find
And I'm gonna own that
Oh you gonna like it you gonna love it
When am upon that
Your problem is a problem
This problem is our problem
The boys them na we go solve am
We go join am together and solve am
Girl you don tire girl I swear
I know say you don tire
Ohh na na na
Every other day every other man dem say them wan fire
But baby own that
Own that own that
Baby own that own that
You better don't drop thing girl
Baby own that
Your problem own that
Girl you better own that
You better don't drop that thing yeahh
Tequila make you kpon kpon kpon quin do
Own it ohh girl you better own it own ohh
Now na your problem ohhh
But we like the problem ohh
Baby ohhh I like it ohhh like it
Other boys love it ohhh love ohh
And we want to hold it ohhh
Slay it ohhh Slay mama
I gbedu when you nail it ooh
Oh yeahhh oh na na na
Oh yeahh
Oh yeahh
Girl you gat to own it own it own it
Oh yeah
Girl you gat to roll it roll roll it and own it
Slay mama
Slay mama
Slay mama
Slay mama