SeriousMehn Ethics Gbolongo
Gbagada ah who talk am
Na bomb aaah
00hour
Omo na your mind go dey
No be to call me your bloodline
Hope say when i call now now you go dey Oya
Non of us innocent
Omo na your mind go Dey
Look at me well well
Bomb
Miracle e go dey
No be to call me your bloodline
Hope say when I call now now
You go dey
Non of us innocent
Omo na your mind e go dey
Film me well well
Bomb
Miraco e go dey
Pikin way go wise go wise
No be until you give am Bible name wisdom
Person way go strong go strong
No be until you give Bible name Samson
Oga na yoh
Ofuma m
ga na yoh ah
Wetin go bring us together
Bring business na money ah
Oga nwayo
Kaneyo kaneyo ah
Wetin go bring us together
Bring business na money Ah
Na We they make darkness
They shine
Na We they make darkness
They shine
Hope say when I call now now
You go dey
Abobby Make we share money oo
Hope say when I call now now
You go dey
No be to call me your bloodline
Hope say when I call now now
You go dey
Abobby Make we share money oo
Hope say when I call now now
You go dey
00hour
Omo na your mind go dey
No be to call me your bloodline
Hope say when i call now now you go dey Oya
Non of us innocent
Omo na your mind go Dey
Look at me well well
Bomb
Miracle e go dey
Pikin way go wise go wise
No be until you give am Bible name wisdom
Person way go strong go strong
No be until you give Bible name Samson
Oga na yoh
Ofuma m
ga na yoh ah
Wetin go bring us together
Bring business na money ah
Oga nwayo
Kaneyo kaneyo ah
Wetin go bring us together
Bring business na money Ah
No be to call me your bloodline
Hope say when I call now now
You go dey
Abobby Make we share money oo
Hope say when I call now now
You go dey
00hour nkoo
Hope say when I call now now
You go dey
Emergency call oo
Hope say when I call now now
You go dey
Ethics Gbolongo Agba gada ah
I don Agba gada ah
Ethics SeriousMehn