Hustle (Remastered|Explicit)-Oty

Hustle (Remastered|Explicit)

歌手:Oty

时间:2024-04-05

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Omo ope mi comot fears

Leave all to Jah baba go bless your hustle wa to fresh

Them go whine you but no send

Don’t stop to try after you do your best make you comot there

Cuz nah person wey talk say wait for your time go still talk say time wait for nobody

If you get dem go call you if you no get them go tell you make you comot body

So hustle like say tomorrow no Dey

So you can bubble like say tomorrow no Dey

Wa hustle ma hustle wa hustle

So you can bubble like say tomorrow no Dey

Ma hustle wa hustle ma hustle

So I can bubble like say tomorrow no Dey

Prayer in Arabic

Baba bless me with one clt wey give like $20k kinle fun picker

Baba if nah $10k I go manage am if you want to see me call my manager ooo

Nah this kind lifestyle wey I pray for

Make I no go turn my mate to my mentor

I no gree I no gree

You be og I be og

You know you know peace

Abii you think say I be novice

So you can bubble like say tomorrow no Dey

Wa hustle ma hustle wa hustle

So you can bubble like say tomorrow no Dey

Ma hustle wa hustle ma hustle

So I can bubble like say tomorrow no Dey

If you like still Dey play if you like no Dey bomb along nah body go tell you

When you mate Dey ball you no go Dey among

You go talk say dem check you

If you like still Dey play if you like no Dey bomb along nah body go tell you

When you mate Dey ball you no go Dey among

You go talk say dem check you

Praying in Arabic

展开显示全部歌词