
在手机上保存,获得更好体验
DUKTOR
You hear me sing sing sing sing
Give me the sound
I go revitalize it
Na to dey fix am like so
Bringing the sound so you can realize it
Let jam this song on the beat Yeh yeh yeh
So that you can realize it
The Rhythm will take you on a ride yeh yeh yeh
Relax so you can realize it.
Uhhhuu
The way I look like so
I be the duktor
Wey don Dey produce
Their songs
Ahh
The way I calm like so
Gimme the green light
But I no Dey roll
Like so
Rossy….
Tell me wetin you
Wan see
If you give me the loving
I go love you
Early morning
Uhhhh
Yeah
The way I look like so
I be the duktor
Wey don Dey produce
Their songs
Yeah
The way I calm like so
Gimme the green light
But I no Dey roll like so
Rossy Rossy
Tell me wetin you wan see
Loving…
I go love you
Early morning
So many times I don hit am right
Still on the grind
I Dey keep am right
So many things on the race line
Gimme the one shot
And I will bring to life
Them gimme shot
And I shoot from miles
Them gimme shot
And I shot them twice
I wanna radically
Rum am
And I go mend am
So e go come out tight
Aaaiiy
The way I look like so
I be the duktor
Wey don Dey produce their songs
Aaaii
The way I calm like so
Gimme the green light
But I no Dey roll like so
Rossy…
Tell me wetin you wan see
If you give me the loving
I go love you early morning
Uuhh uh yeah
The way I look like so
I be the duktor
Wey don Dey produce their songs
Yeah
The way I calm like so
Gimme the green light
But I no Dey roll like so
Rossy Rossy
Tell me wetin you wan see
Loving
I go love you early morning