NOW I KNOW (Explicit)-Rema

NOW I KNOW (Explicit)

歌手:Rema

时间:2024-07-10

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

NOW I KNOW (Explicit) - Rema

Lyrics by:Divine Ikubor

Composed by:Oredope Peace

Produced by:P.Priime/Daytrip

P

Day-day-daytrip took it to ten

All of my trauma dey hit me

From many years ago

All of my childhood I lost

'Cause I wan feed family

Inside my heart so dark but

My face e no dey show

I no dey talk I no dey comot

I just wan dey alone

Sleeping pills no dey work

So I steady overdose

Fear no go let me talk things

Wey do for the ones I love

Everybody too selfish to

See from my angle oh

Do ninety-nine but I no do one

Still it's not enough

Na now I know who dey for me

All those I love turned enemies

And now I know who dey for me

All those I trust turned enemies

I dey move like messi

When he dey for barcelo

E get as god go bless person

Dem go talk say na devil oh

Me I no dey ask for favor small time

They go talk say I dey owe

Na why I dey like to dey face

All my problems on my own

She tell me make I tell her

All the pains wey I always envelope

Right from my childhood

I steady dey thug with the

Feelings wey I dey hold uhh

Many battles I dey fight but regardless

I'm steady on the road ahh

Keep my guy crayon safe for me

Na 'em I tell solo

Na now I know who dey for me I know ah

All those I love turned enemies I love ah

And now I know who dey for me I know for me

All those I trust turned enemies ahh

Na now I know who dey for me

I know

All those I love turned enemies ooh

And now I know who dey for me

All those I trust turned enemies

展开显示全部歌词