Fanta (Explicit)-X-Dogg

Fanta (Explicit)

歌手:X-Dogg

时间:2024-04-09

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

(Verse one)

I found a girl that makes my life complete

I call her fanta cuz she's damn so sweet

Romantic lovers,

We be soul mate.

Like sisters and brothers,

The way we relate.

Cuz we come from different place,

That one no mean say,

Two people no fit become one.

Abeg no dey discriminate

Na baba GOD create,

Every man and woman.

I love her so much

And she loves me too

Me plus her equals to one no be two

If you dey hear me so

Dis na love no be cruise

If na you wear my shoes

Tell me wetin you go do

(Chorus)

Lai lai

I swear to GOD me I no go gree

Lai lai,

Give me 30 billion for free

Lai Lai,

Take my food make I stay hungry

Lai lai,

Babygirl I go die for your love.

Lai Lai

No vision when pastor go see,

Lai Lai,

When no go make me cross red see

Lai Lai,

Use water replace my Hennessey

Lai lai,

Fanta I go die for your love.

(Verse two)

We dey fight we dey quarrel

We dey argue we dey settle

We be different people

Disagreement must happen

To forgive and forget

No dey tey tey tey

We dey kiss and connect every

Day day day

Kai,

Ta na balain so na, Allah kwa

Ranan shinkafa, ranan garri

De kwakwa.

Sen da ben da kudi, da Mota

She no dey stop to dey nu na mun

Soyeyya.

(Chorus)

I swear to GOD me I no go gree

Lai lai,

Give me 30 billion for free

Lai Lai,

Take my food make I stay hungry

Lai lai,

Babygirl I go die for your love.

Lai Lai

No vision when pastor go see,

Lai Lai,

When no go make me cross red see

Lai Lai,

Use water replace my Hennessey

Lai lai,

Fanta I go die for your love.

I swear to GOD me I no go gree

Give me 30 billion for free

Take my food make I stay hungry

Babygirl I go die for your love.

No vision when pastor go see,

When no go make me cross red see

Use water replace my Hennessey

Fanta I go die for your love.

展开显示全部歌词