Set Up - BNXN/Seyi Vibez
Lyrics by:Daniel Benson/Balogun Afolabi Oluwaloseyi
Composed by:Daniel Benson/Balogun Afolabi Oluwaloseyi
Produced by:Larrylanes
All I really care about is my peace
Stacking my cheese
Owo mi Lon je kin demo
Wetin go make me shine my teeth
E go be money
Most of my haters no get work
Shorty said 'Buju sign on my tits?'
And I'm like 'Please'
Me wey I just come from sermon
Shoutout to Mofeez
He Dey give me trees
Mon jeun lo olomi Mon demo
I told my Padi one day
I said Imma make it some day
I'm in the club on Sundays
Cause I no get work on Monday
Herh herh herh herh
I'm still chasing money
Herh herh herh herh
I'm still chasing money
If your baby no like me na set up
Cause I dey give you chop
Fi ijo si oo
If your bobo no like me na set up
Cause I dey give you chop ke'yo
Fi ijo si oo
If your baby no like me na set up
Cause I dey give chop ke'yo ke'yo
Fi ijo si oo
If your baby no like me na set up
Cause I dey give chop ke'yo
Fi ijo si oo
If your bobo no like me na set up
I dey give you chop ke'yo ke'yo ke
Fi ijo si oo
Monday to Sunday my aura sexy
Fine boy melanin
Gbedu we just dey drop getting maximum wage
Champion heavyweight moni Maserati moni bi two Dodge
I fit pull up in a Rover or a Lamborghini
Sexy sexy
Congrats from Kanye ability pass Kante
Before Kin to sa n le I know say I go blow
Happy people
Happy people
Strongest in my city gangster in my city
We fear no police 2pac California
I get babe for London I get one for Paris
I get one for Germany one from Philadelphia
Hey baddie
You know say I get gold you know say I get silver
My aboki get diamond omoge shi gege
If your baby no like me na set up
Cause I dey give chop ke'yo ke'yo
Fi ijo si oo
If your baby no like me na set up
Cause I dey give chop ke'yo ke'yo
Fi ijo si oo
If your bobo no like me na set up
I dey give you chop ke'yo ke'yo ke
Fi ijo si oo
Fi ijo si oo
Fi ijo si oo
Enta