For The Street (Explicit)-Biza Blingza

For The Street (Explicit)

歌手:Biza Blingza

时间:2022-07-14

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Edo badman kicking

Defiho I be repping

No **** boys in my

Section pure mula

We be getting

Eye don red shine

Pass touch light

Dis tune we go

Push am touch line

When gbedu drop

Everywhere bust

Height tension

Dutty dropping

Master of all

Jack of none

I want chill

U want to snap

Fake life I non dey live

Am in de club

popping

bust my own

Try me I go put am for ur body

Few shots bust

everybody duck

Am not struck

I can’t be touch

Am just bless

Chorus

If u think say u dey craze

mi I dey kolo for head

I get goonz on deck

When Dey parra

If e set e go red

Men go collect full voyage

Palletive on deck

Non come dey yeke yeke

Dis one na for the street

Vers2

Dutty man dutty man dutty man

2 shot for nighaz

On the block

Dutty man dutty man dutty man

3 shots for my people

When sabi

Blac black black dunno

Black blacka defino that2x

I non fit beg man dey strong

Cut for me cut for me

U chop whinch

Where we come from

People don fry

U need use head before

Dem use ur head

Scores settle

Everybody rest

Who die don go

Road when u wan pass

People don run am

Non be gymnastics

U non fit run my race

Chorus

If u think say u dey craze

mi I dey kolo for head

I get goonz on deck

When Dey parra

If e set e go red

Men go collect full voyage

Palletive on deck

Non come dey yeke yeke

Dis one na for the street

展开显示全部歌词