Modupe-Crayon
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Vibes… ahhhhn ahnnn

Crayway….

In my element yea

No time for kpekelemes yea

I know Weytin i dey find

So me I no regret yea

The pipulu wey i shenk yea

All he Barnies wey I Reck less

We had such a good time

But the chapter ends here

When I chop dem tell me stop se be ( se be)

Enemies won le be

I don tay for thé street o ti pe

Ye yeee

You see, My matches don dey set ( dey set)

My kerosene don dey smell

When I light my fire oti zeh

I gat

Only one life o

Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai

I gat

Only one life o

Make I just dey lavida loca till I go kpai

Ye yeeee

Mo dupe fun olorun e

We no look like where we come from eh

Give thanks to the most high eh

Yeee yeee

Mo dupe fun olorun e

We no look like where we come from eh

Give thanks to the most high eh

Jeje jejely

Oya Su seyin

Jor ma Lo be

Ma Lo te (ah

Shey You no dey See settings

Agidigba person ( wa so ma je so ma je)

Jeje jejely

Oya Su seyin

Jor ma Lo be

Ma Lo te (ah

Shey You no dey See settings

Agidigba person ( omo ope omo ope omo ope)

When I chop dem tell me stop se be (se be)

Enemies won le be

I don tay for thé street o ti pe

Ye yeeeee

You see, My matches don dey set

My kerosene don dey smell

When I light my fire o ti zehh

I gat

Only one life o

Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai

I gat

Only one life o

Make I just dey lavida loca till I go kpai

Ye yeeee

Mo dupe fun olorun e

We no look like where we come from eh

Give thanks to the most high eh

Yeee yeee

Mo dupe fun olorun e

We no look like where we come from eh

Give thanks to the most high eh

Mo dupe fun olorun ( lo run lo run lo run lo run lorun)

Nothing wey my God no go fit do ( fit do fit do fit do fit do)

Them no fit hold my throttle ( throttle throttle)

Cos I go dey move on o go dey match down o (hmmm)

展开显示全部歌词