Borrow Me Your Baby-Simi

Borrow Me Your Baby

歌手:Simi

时间:2024-07-05

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Borrow Me Your Baby - Simi/Falz

Composed by:Simisola Ogunleye/Folarin Falana

Produced by:Victor Kpoudosu 'Vtek'

Ki lo fa nonsense

You say you like me

Ṣe you dey whine me ni

See picture wey dey for my dp

My boyfriend no go like this thing

No-no oh

Sanda Lilly

Small thing you catch feelings

Rebe raba robo ribi

Love no need agidi

Ijaya o la ya because of desire

See me see wahala

He asking lover

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Killi me killi me softly

I give you warning why you too dey call me

You say you want me but ko really funny

You get money and my baby sef get money o

No-no oh

Sanda Lilly

Small thing you catch feelings

Rebe raba robo ribi

Love no need agidi

Ijaya o la ya because of desire

See me see wahala

He asking lover

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Hello hello brother Ade

Ẹ jọ ẹ ma binu na mo le ṣalaye

O wa improper pls brother no talk am

Don't bother no it's not that I wan chop

I'm just feeling peckish just a lil fetish

I no disrespect please I go use my senses

We go run am well on the low me sef I know

No be wetin person dey talk for mega phone

No be fight I just wan borrow your partner

Just a night if we can reopen that chapter

I no come be capper I no add ajasa

I don't like to tamper I no need to

Wo leave talk you no see the chemistry

She's my first love mo dẹ miss ẹ terribly

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

Gbe mi ni iyawo rẹ ah ah ah ah

Borrow borrow borrow borrow

Borrow me your baby o

展开显示全部歌词