True Believer - Shatta Wale/Natty Lee/Addi
Lyrics by:Shatta Wale
Composed by:Mog
Once again again
Shatta Wale again again
Add I self
Add I self
Here with me
You dey see what dey happen for America
Man dey buy Tsoobi for America
Where the woman dey
Eeei am3tan
Adey trust say I'm from Africa
A say this music bi Zylofon
Shatta wale baa mia no
Go your way 'cuz I don't wanna know
You no dey see say man dey grow
Man dey grow
You say you be true believer believer
Only you wey you know Jehovah Jehovah
You say you be true believer
Everyday hiriba hiriba hiribababaa
True believer
Only you wey you know Jehovah
You say you be true believer
Everyday hiriba hiriba hiribababaa
I win oo I win oo
Nobody spoil my thing
You see I dey go for the road yeerrh
Yeerrh
Me I dey do my thing
Do my thing
You dey show me fake
You dey show me fake lie
Boy you must see take
You dey do mistake
You dey do mistake lie
Addi self for settle
So what dey go on plus this churchy n***as
Dem no know God
Dem no know more diligence
Charley some of this people no be intelligent
Dem dey lie for your top no evidence
Church gower every Sunday
Ebi en you go see for the gate
Dema character no be appropriate
No be appropriate
Dat be why adey operate
Open the first chapter
Dat be what the n***a know from the pastor
But that n***a be some bad chapter
But dem go blame some good pastor
No wonder Shatta Wale like rasta
Only baba God be your master
Any problem gon torture
Charley I no go fly with vulture
You say you be true believer believer
Only you wey know Jehovah Jehovah
You say you be true believer believer
Everyday hiriba hiriba hiribababaa
True believer
Everyday you dey kill your brother
You say you be true believer
Everyday hiriba hiriba hiribababaa
True true true believer believer
You seh you go fit deliver
True true true believer believer
How come seh you dey kill your brother
True true true believer believer
You seh you know God mobile phone number
True true true believer believer
Fake Pastor
You dey see what dey happen for America
Man dey buy tsoobi for America
Where the woman dey eyy am3ta
I be proud sey I from Africa
I create this music Zylofon
Shatta Wale maa adwen abom
Go your way 'cuz I don't wanna know
You know dey see sey man
Dey grow man dey grow
You say you be true believer believer
Only you wey you know Jehovah Jehovah
You say you be true believer believer
Everyday hiriba hiriba hiribababaa
True believer believer
Everyday you know Jehovah Jehovah
You say you be true believer believer
Everyday hiriba hiriba hiribababaa