Comma (Explicit)-Burna Boy

Comma (Explicit)

歌手:Burna Boy

时间:2020-08-13

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Comma (Explicit) - Burna Boy

This is for all my comma babes mehn

Comma way

Wetin be this oh comma

E Don finish oh comma

Something de miss oh comma

I suspect you oh

Champion no be easy oh comma

Wetin be this oh comma

I no believe oh comma

Commot with your feelings oh comma

Jejely sit down

Make you no come tell me s**t now comma

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now oh comma

My baby jupa

Make you whine to the sound of the guitar oh comma

Start to dey sing loud

If you like the vibe I fit bring now comma

Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me holla my nigi nigi

Richie Richie

Una know say me I dey keep am oh really really

My people no say money dey ton ba ri mi ri mi

Wetin be this oh comma

E Don finish oh comma

Something de miss oh comma

I suspect you oh

Champion no be easy oh comma

Wetin be this oh comma

I no believe oh comma

Commot with your feelings oh comma

Jejely sit down

Make you no come tell me s**t now comma

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now oh comma

My baby jupa

Make you whine to the sound of the guitar oh comma

Start to dey sing loud

If you like the vibe I dey bring now comma

Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me holla my nigi nigi

Richie Richie

Una kno say me I dey keep am oh really really

My people no say money dey ton ba ri mi ri mi

I dey see comma there

I dey see comma comma comma there

I dey see comma there

I dey see comma comma comma there

Your body bad your body bad oh

I dey see comma there

With your fake breast with the silicon girl

I dey see comma there

With your booty so big and your leg your slim baby

I dey see comma there

Tell me why your skin so light and your elbow black baby

I dey see comma there

I dey see comma there

I dey see comma comma comma there

I dey see comma there

I dey see comma there

Comma there

This is for all my comma babes mehn

Comma way

展开显示全部歌词