Sweet Life (Explicit)-Boj

Sweet Life (Explicit)

歌手:Boj

时间:2023-11-02

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

I’m all over you , you are all over me

Sit down make we talk how you go chop my money ( chop am ) She likes rice and stew

Ko fe rice and peas

So I go cut my dada

Make I put am at ease

Come baby , Wetin you Dey find

Shey na peace of mind ? , you can take your time

Sweet life , see flenjo

Young love , no pressure

Don’t care what you do , girl I’m in deep waters for you baby , needing you baby

I’m lowkey my movement no Dey get trace Protected like iPhone wey no get case

I’m tempted , shey you wan Dey whine me ni? Suite life, zach and cody ni

Oya gbe bayi

Oun gbono be Oson dubai

diabetes, omoyen dun bayii

Telling you all the things that you should buy

Oloun, je ka jor nasty

Otun classy

Oman talk to much , o sassy

How can you carry that thing right pass me ? Anything you need you know you can ask me

You be like google maps any time money miss road Jeka jaiye til we get old

And I’m patient we can take everything slow

As long as anything goes ... oloun

Come baby , Wetin you Dey find

Shey na peace of mind ? , you can take your time

Sweet life , see flenjo

Young love , no pressure

Don’t care what you do , girl I’m in deep waters for you baby , needing you baby

Sweet life , see flenjo

Young love , no pressure

Don’t care what you do , girl I’m in deep waters for you baby , needing you baby

Deep waters for you baby For you baby

Deep waters for you baby

展开显示全部歌词