Elegushi-Deejay J Masta

Elegushi

专辑:Elegushi

时间:2022-07-15

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

I feel in love with you

I found peace with you

Holding your hand and am fine

So I dey cast and bind

Any bagger wey try mumu

Girl you dey do voodo

Everyday feel like new

And am strong with you …

Idibidi God finish work ah

Eno gree me stop ahhh

Your mama finish work

Elegushi when the water flow

Idibidi God finish work ah

Eno gree me stop ahhh

Your mama finish work

Elegushi when the water flow

So come caress me Angeli

Gucci and fendi Angeli o

Rob your body Angeli

Ronaldo and Messi Angeli o

So come caress me Angeli

Gucci and fendi Angeli o

Rob your body Angeli

Ronaldo and Messi Angeli o

Many people dey ask me

Wetin i see inside you

Wey dey make me no wan gree

If dem know ,dem go take you away ooo

Cos this love dey sweet ooo

Edey sweet like tombo and sugar

Pinok butter ,coco bonvita

Edey slap edey sweet , edey sweet like udara nwanu olololo

And I no dey lie oooooo

As the thing dey stand Gidigbo for my heart

Idibidi God finish work ah

Eno gree me stop ahhh

Your mama finish work

Elegushi when the water flow

Idibidi God finish work ah

Eno gree me stop ahhh

Your mama finish work

Elegushi when the water flow

So come caress me Angeli

Gucci and fendi Angeli o

Rob your body Angeli

Ronaldo and Messi Angeli o

So come caress me Angeli

Gucci and fendi Angeli o

Rob your body Angeli

Ronaldo and Messi Angeli o

展开显示全部歌词