Kimon-Qheli

Kimon

歌手:Qheli

专辑:Kimon

时间:2020-12-20

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Kimon

(Ah ah kimon

Ah ah kimon

Ah ah Kimon)

Mama looki so fine

See the way you dey move

Just dey rocki your body o

Girl your beauty divine

If na competition,

Only you be the Queen ooo

Bebe issokay

Oya komole

Cooli ma temper yea yea yea

My icey water yea yea

HOOK

Baby come make I pull you closer

Gimme dem magic sparkles over

Girlie know I'm falling for you

You know me be the one for you

Baby come make I pull you closer

Gimme dem magic sparkles over

Girlie know I'm falling for you

You know me be the one for you

CHORUS

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

(My bebe my bebe)

The manner wey you fine for me o

Na jembery o!

Oh your lovu burst my brain eh eh

(Tingalingalingalingalingalinga ah eh)

Na so your lovi just dey do for my body eh

(Tingalingalingalingalingalinga ah eh)

The way your lovi just dey do for my body eh

Like the way you dey touch me body eh

Love the way you dey gum for body eh

Pulli close make I feeli youuu

I Don fall like maga for youuu

Like the way you dey touch me body eh

Love the way you dey gum for body eh

Pulli close make I feeli youuu

I Don fall like maga for youuu

CHORUS

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

Kimon eh eh

Kimon yeah

(My bebe my bebe)

Kimon eh eh

Kimon yeah

Oya whine for me

Boogy down for me

Twerki down for me

Gimme the lambo yea

Rapatuya!

My bebe my bebe

My bebe my bebe

My bebe my bebe

My bebe my bebe

Ah ah kimon

Ah ah kimon

Ah ah ah ah kimon

Ah ah ah ah kimon

展开显示全部歌词