Pushing-p (Explicit)-Dhinar_tdw

Pushing-p (Explicit)

歌手:Dhinar_tdw

时间:2024-10-01

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Uhh uhh uhh

Wake up

Dhinar pon dis

Holy ih ih ih ih

When I look into the mirror

I only see myself in there

Baba guide me as I’m taking steps

Coz nobody been Dey for me

When I look my back

I only see my shadow

Nobody will save you

Make you know

Make you know

God no Dey do ojoro

Every night and day

Man we no Dey sleep

Lati 2:30

Omo Oba ti ji

Me and my gees

We Dey push the p

We Dey find the raba

Money wey legit

We been pushing P

Pushing P

Kilokan mhi kan Gbogbo bullshit

Make I tell you guy Life is not easy

You gats to bustle well

To escape poverty

We been pushing P ih

Pushing P ih

Yeah nah

Dem say money no fit buy happiness

Shebowo lafi n’gbe molly

Man make you come tell me

If you carry am

She you no Dey happy die?

Money no fit buy happiness

Shebowo lafi n’gbe molly

Man make you come tell me

If you carry am

She you no Dey happy ih?

Uhh uhhh

Uhhh uhhh uhh

Uhh uhhhh

Life is not a movie

‘Em tryna lock me up

Like say man I get COVID

Dem no fit hold me down

Dem no fit hold me

Hold me

Dem no fit hold me down

Every night and day

Man we no Dey sleep

Lati 2:30

Omo Oba ti ji

Me and my gees

We Dey push the p

We Dey find the raba

Money wey legit

We been pushing P

Kilokan mhi kan Gbogbo bullshit

Make I tell you guy Life is not easy

You gats to bustle well

To escape poverty

We been pushing P ih

Pushing P ih

Yeah nah

展开显示全部歌词