Rumba-Dekunle Star

Rumba

歌手:Dekunle Star

专辑:Tenacious

时间:2025-05-14

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Go below Gogo below Go below

Gogo below Go below Gogo below

Go below Gogo below Go below

Gogo below Go below

SkalaBoi What'sup

Kiloshele bayi

why you no wan smile

this one no be isale eko

omo nh Dubai

shey nh jet we go fly

take some snap evidence no be lie

like Valentine I gat the red and white

Do you gat the vibe like star for my sky

Eh eh gbe

yema sheybi otè

e don tail set awon dangote

from Sunday pawo di Monday

jea jijo rumba

let's go bumper to bumper

bendlow abracadabra

dance like shaggy this one nh banger

jea jijo rumba

let's go bumper to bumper

bendlow abracadabra

dance like shaggy this one nh banger

jea jijo rumba

bumper to bumper

jea jijo rumba

abracadabra

jea jijo rumba

bumper to bumper

jea jijo rumba

abracadabra

Sheila how far

let's talk can I have your WhatsApp

don't stop bro we gotta hangout

drop that phone let's keep on the vibe

Skr bem bem bem

bem bem bem skala bad pass them

won wa like I'm wanted

they fear won be

they can never dare

no one like me

when I pull up the place

VIP hope you now no the case

skala boy they can never replace

no clout chasing

nha money me I chase

I dey show wonder

anaconda

see the difference benz no be Honda

summer and winter

give them lamba

bundle bundle buh no be data

Go go be low

je ka jo jor

I know you feel my parol

no one go know

just go below

feel the flow

jea jijo rumba

let's go bumper to bumper

bendlow abracadabra

dance like shaggy this one nh banger

jea jijo rumba

let's go bumper to bumper

bendlow abracadabra

dance like shaggy this one nh banger

jea jijo rumba

bumper to bumper

jea jijo rumba

abracadabra

jea jijo rumba

bumper to bumper

jea jijo rumba

abracadabra

展开显示全部歌词