AMONA-121selah

AMONA

歌手:121selah

专辑:WHOLE AGAIN

时间:2026-10-16

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

VERSE 1

Plenty voices in the dark

Me I don’t know where to start

Make I no fall my hand

Them go dey promise plenty fire

But na action I require

Make dem no fall my hand

But there’s one voice

When I hear you whisper in the dark

Oh I see light

And e no dey tire me

Oh what a voice

No be noise, No be empty talk

All Your words are steady like the sun

All day long

CHORUS

Where go I’ll follow

Amona carry me dey go

Cos me I no go follow

Anyone wey no know the road

VERSE 2

I’ve chased a thousand different sounds

No matter how quiet or loud

Make I no fall my hand

Through the noise

Through the silence

When I hear you speak

It’s apparent

It’s not Magic

Not a science

And on your voice I’m reliant

When I hear you whisper in the dark

Oh I see light

And e no dey tire me

Oh what a voice

No be noise, No be empty talk

All your words are steady like the sun

All day long

CHORUS

Where go I’ll follow

Amona carry me dey go

Cos me I no go follow

Anyone wey no know the road

Wherever wherever wherever wherever wherever wherever you go I will follow

Amona mi o

O n pe wi wale

展开显示全部歌词