KATIGORI-Oxlade
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

KATIGORI - Oxlade

Lyrics by:Olaitan Ikuforiji

Composed by:Olaitan Ikuforiji/Adetiloye Samuel Oluwadurotimi

Produced by:Timmy

Oh no no

So many stories untold

So many mysteries I gats to unfold

The musical legacy I gats to uphold

As I run with the data dey try

To dey download oh no

All of them know say I bloody on code

The day wey every knee shall bow every

Tongue confessing on God

Give dem gbedu from the front and back

To the left and right they go reload oh

I know the journey long but Oritse don

Throw me the compass for the road oh

I no know how I wan do am

But e go soft

Soft

And e go shock una 'cause e go choke

You know I no know how I wan do am

'Cause e go soft

And e go shock una 'cause e go choke

Igi-imu jinna s'ori

You know say me and you no dey for

Same katigori story nah

Igi-imu jinna s'ori

You know say me and you no dey for

Same katigori story oh

Oh-oh

I know many boys want to be like me

Many boys wan de sound like me

And still many boys don dey backbite me

Backbite me

Oh

I say na these gatekeepers wan dey boycott me

Some OGs don dey blackboy me

But I get Jesus wey go support me

I no know how I wan do am

But e go soft

Soft

And e go shock una 'cause e go choke

You know I no know how I wan do am

'Cause e go soft

And e go shock una 'cause e go choke

Igi-imu jinna s'ori

You know say me and you no dey for same

Katigori story nah

Igi-imu jinna s'ori

You know say me and you no dey for same

Katigori story oh

So many stories untold

So many stories untold

So many mysteries I gats to unfold

The musical legacy I gats to uphold

As I run with the data dey try

To dey download oh no

All of them know say I bloody on code

Bloody on code

The day wey every knee shall bow every

Tongue confessing on God

Give dem gbedu from the front and back

To the left and right they go reload oh

You know the journey long but Oritse

Don set me the compass for the road oh

展开显示全部歌词