Holy Man-Mr Icon

Holy Man

歌手:Mr Icon

专辑:Holy Man

时间:2023-01-12

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Nowe Soke

Ah anima nime ja

Ania shin sha

Anima nime ja

Ania shin sha

Anima nime ja

Ania shin sha

Anima nime ja

Ania shin sha

I get dem girl pass one two three

All of dem fresh and clean like cheese

I no dey mind I pay their bills

Cos they gat me so so sleek

Make e dey your mind now

Say me no dey love up

Anywhere I ball all ma girls dem dey turn up

Everly we titrate

Together we private

Ahhhh bad man gats to manifest oh nahhhh

Chorus

I no be Holy Man... Holy Holy Holy Hololo

If you no understand me... Say a prayer for me

Chorus

I no be Holy Man... Holy Holy Holy Hololo

If you no understand me... Say a prayer for me

Ah anima nime ja

Ania shin sha

Anima nime ja

Ania shin sha

Anima nime ja

Ania shin sha

Anima nime ja

Ania shin sha

Vs 2

As I be blow boy so continental oh

(Na kele wey I want na en d find me)

Ma head d burst be like kolomental oh

(Anything you talk I swear to God e no concern me

Give me this thing girl make e bounce

Make e ding dong ding make e sound

Anything girlie I no mind

All my enemies cast and bind

Oh noooooo

If I mean you brother man na yawa

I no wan to d die on top your matter

See money dey I just wan to dey fala

I no get time to dey come to dey motivate their father

Chorus

I no be Holy Man... Holy Holy Holy Hololo

If you no understand me... Say a prayer for me

I no be Holy Man... Holy Holy Holy Hololo

If you no understand me... Say a prayer for me

Ah anima nime ja

Ania shin sha

Anima nime ja

Ania shin sha

Anima nime ja

Ania shin sha

Anima nime ja

Ania shin sha

I am Mr Icon

(Anything you talk I swear to God e no concern me)

展开显示全部歌词