
在手机上保存,获得更好体验
Notorious - Mr Eazi
Composed by:Alastair O’Donnell/Udoma Peter Kelvin Amba/Oluwatosin Oluwole Ajibade
Produced by:KDaGreat/AoD/Kel-P
Dindandadidindi yeah
Yeah
Gbedu yin o dindin dindin kw3 kw3
I no want stress
I just want kpalansh
It's Kel P vibes vibes vibes
I no want stress
I just want kpalansh yeye yeye
I cannot kill myself
So make I chop my life yeh yeh yeh
I dey find person daughter
To spoil tonight ye ye ye
If anybody get Erica number
Make e send my side
I be notorious notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again again
Again
Zagadat
I be notorious notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again again
Kw3 Kw3
Yeah yeah
I getti kele wey dey pray for me
For me
And other keles wey go kill for me
For me
Call e badamosi make e spray for me
For me
Dem never born the Baga wey go test me me
I no be Jesus and I don't forgive forgive
Vegetarian but I want the beef beef
She want the business likey PLC C
Skinny bobo
But I be BIG yeye
Omo I be notorious notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again again
Zagadat
I be notorious notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again again
Kw3
If dem no ask you
Make you no mention
Make you no mention
My money plenty
No need for pension
No need for pension ye
I dey blow money
Na my profession ye ye ye
The money no dey finish
No recession 'sion
No recession
Omo I be notorious notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again again
Zagadat
I be notorious notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again again
Kw3 Kw3