
在手机上保存,获得更好体验
Flyest Nigga in the 2.4
2.4 nigga wey dem dey book on tour
Natural see my kele no dey do contour
To get to me you got a couple I gas to consult
Lesgo!
OG and I spit like a veteran
SS Simon & Jude nearly turn me a reverend
For naija wey I Dey, give a fuck bout the government
These niggas trynna fuck with my element
But I don’t give a
Shit mehn!
I don’t give a damn
I’m just trynna bring the light to my city like kainji damn
Where dem Dey when a nigga been dey dry up like harmattan
Now my building unshakable cause CHIENEKE run the plan
Bluh!!!
First you get the BANDS then you make it out the BANDO
Toyota my lambo
I’m going all the places where thee niggas say I can’t go
Won’t go
Can’t know
Isi ka opryoro mango
All these niggas matter be like alexandre Pato
All praise to my KING
Confidence the way I try to love my self from within
Steady prayed cause I know I gotta battle to win
Dem dey finish were we just dey begin
Na why I tell her me say
Send location I go scatter the place with my 2point4
And when I finish you go surely want more
Dem no go fit to tell you, you go just concur
Na why I tell her me say
Send location
Pull up like you never knew me
I pull up looking nice with my guys in my 2point4
Me and my guys in my 2point4
Aye!
Look!
Flyest nigga on a vesper thing
Vex machine
Niggas no fit dead my p
Pull up on a good day with my men and things
Nine girls now I’m feeling like I’m Central Cee
Look!
Me I dey for my vesper
Hood nigga
One day it’s gonna be Tesla
Dem no fit check am
Pull up am quef man
Shawdy just dey bend am like say she be Becham
Like I can from Stratham
Mans on the block but can’t see no opps
Can’t rest till me wrist on rocks
Mans just trynna get bread
Trynna throw my right hand before the thing go wrong
For this street no love
Fuck it!
Love no dey for anywhere nigga fuck it!
Look at this mush pit
No be pastor but I go tell you my churches
If you really look like an opp then you must be
Na why I tell her me say
Send location I go scatter the place with my 2point4
And when I finish you go surely want more
Dem no go fit to tell you, you go just concur
Na why I tell her me say
Send location
Pull up like you never knew me
I pull up looking nice with my guys in my 2point4
Me and my guys in my 2point4
Na why I tell her me say
Send location I go scatter the place with my 2point4
And when I finish you go surely want more
Dem no go fit to tell you, you go just concur
Na why I tell her me say
Send location
Pull up like you never knew me
I pull up looking nice with my guys in my 2point4
Me and my guys in my 2point4